https://www.bbc.com/pidgin/articles/c4gl8v5r7ppoBBC News, PidginWaka go wetin de insideHomeNigeriaAfricaWorldVideoSportEntertainmentMost popularWhy Trump revoke di visas of more dan 100,000 US residents, including student visasCanceled Visa Identification Card - stock illustrationWia dis foto come from,Getty Images/filo13 January 2026Read am in 3 minsUnited States govment don cancel more dan 100,000 visas since President Donald Trump return to office for 2025, as im administration kontinu to crackdown on immigration.Di US States Department wey announce di informate for statement on dia official X account tok say dos wey dey affected include 8,000 students and 2500 specialised workers.Also, majority of di visas dem cancel na business and tourist travellers wey overstay dia visas, di statement add.Di number break record, and e follow President Donald Trump executive order on foreign vetting.Skip X postAllow X content?Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuWarning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.End of X postSkip content and continue readingClick here to join BBC Pidgin Whatsapp ChannelRivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?12th January 2026Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election12th January 2026End of contentWhich pipo visa US revoke and whyUS State Department say dem withdraw "thousands" of di visas sake of crimes wey include assault and drunk driving.According to di statement, about 8,000 students and 2,500 specialized workers lost dia legal status to stay for di US sake of "criminal encounters wit law enforcement". We go kontinu to deport these thugs to keep America safe," di US Department write.Nearly 500 students lost dia visas for drug possession and distribution and hundreds of foreign workers lost dia visas bicos believe dey say dem dey abuse children, according to one department tok-tok pesin.Secretary of State Marco Rubio say dem also revoke visas from students wey protest against Israel.For August, di State Department bin cancel di visas of more dan 6,000 international students."Evri single student visa revoked under di Trump Administration happun becos di individual don either break di law or express support for terrorism while in di United States," dem tok.Among di specialized workers, half of di revocations na based on drunken driving arrests, 30% for assault, battery or confinement charges, and dem cancel di remaining 20% for theft, child abuse, substance abuse and distribution, fraud and embezzlement charges.
Best way to fight illegal immigration is to create as many illegal immigrants as possible. Fight fire with illegal immigrants.
Stock illustrationWia dis foto come from,Getty ImagesFor August 2025, Trump administration bin announce say dem dey review all 55 million foreigners wey get valid U.S. visas.State Department principal deputy tok-tok pesin, Tommy Piggott add say di administration go continue dia aggressive enforcement posture through dia new "continuous vetting centre.""Di Trump administration go continue to put America first and protect our nation from foreign nationals wey pose a risk to public safety or national security," e tok.America also don enforce stricter standards for obtaining U.S. visas.Di State Department bin launch Continuous Vetting Center, wey di aim be to ensure "all foreign nationals on American soil comply wit our laws – plus say di visas of dos wey pose a threat to American citizens dey swiftly revoked", Pigott tok.
For November 2025, di State Department say dem cancel about 80,000 non-immigrant visas since Trump inauguration, for offences wey range from driving under di influence to assault and theft.Di visa revocations na part of one wider campaign of mass deportations, wey federal agents dey carry out.Di Department of Homeland Security last month tok say Trump administration don deport more dan 605,000 pipo and 2.5 million odas don self deport.Topics Wey Dem ResembleWaka/ MovementRelocateAmericaDonald TrumpTravel MatterAnother thing we de for inside dis toriKen Ofori-Atta, ex-finance minister of Ghana US Immigration arrest and detain ex-Ghana finance minister wey dey face corruption charges8th January 2026Picture show police tape wey block off one snow-covered residential street. Two sheriff cars dey for di background wit officers wey stand in front of dem. Eyewitness record moment US immigration agent shoot woman dead for Minneapolis8th January 2026US Green card US suspend green card visa lottery scheme19th December 2025Top ToriAs E Dey Happen,Nigeria vs Morocco extra-time updatesUS pause immigrant visa processing for 75 countries2 hours wey don passWhy no woman qualify to run for President for Uganda?14th January 2026Informate meSadio Mane (centre) dey celebrate wit im teammate while Egypt goallkeeper Mohamed El Shenawy dey sad for di background Mane goal book Afcon final spot for Senegal2 hours wey don passMichel Kuka Mboladinga and lumumba statue collageMichel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba13th January 2026
A composite photograph of head and shoulders shots of Yoweri Museveni and Bobi WineDi musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election12th January 2026a beach coast in Accra inundated with textile waste How second-hand clothes dey choke beaches and drains for Ghana10th January 2026Workers dey pack snow from roadsWetin be Storm Goretti wey dey cause problem for UK9th January 2026Sina Ghami, Latif 'Latz' Ayodele and Anthony Joshua'God keep me for dia presence but I no know' – Anthony Joshua dey struggle wit coping afta crash8th January 2026A woman with her children outside a tent preparing a mealUS stop help for Somalia8th January 2026Marinera oil vessel wey dem bin call bifor Bella 1 on top waterUS seize Russian flag tanker wey dey linked wit Venezuela oil7th January 2026Di one wey dem dey read well well1Why Trump revoke di visas of more dan 100,000 US residents, including student visas2US pause immigrant visa processing for 75 countries3Nigeria vs Morocco: Afcon semi-final fit settle top scorer position between Victor Osimhen and Brahim Diaz4Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show5Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become LumumbaBBC News, PidginWhy you fit trust BBC NewsHow dem dey take use amAs e concern BBCPrivacy PolicyCookiesCall BBCBBC News for oda languagesDo not share or sell my info© 2026 BBC. De external site no concern BBC. De way wey we de take go external link.
>>1477637I'm pretty sure most or all of these were nonimmigrant visas.also all immigration is bad and there should not be a legal way for these faggots to enter the US. canceling and denying visas is always based
>>1477644>also all immigration is bad and there should not be a legal way for these faggots to enter the USYeah, fuck the economy.
>>1477656keep sucking that billionaire cock. how do Elon musk's boots taste, boot licker? >muh GDP went up while wages went down and housing costs went up. the economy is good